touch touch

Naija

Etymology

From: English touch

Pronunciation

  • tɔ̀tʃtɔ́tʃ

Play Play

Noun

  • Make person dey like to dey touch person.
  • You too dey like touch touch.  — (You like cuddles.)

Translation

  • English: cuddles

Verb

  • Make person dey like to dey touch person.
  • You sey you no like am, but una dey touch touch unasef.  — (You say you don't like him/her, but you cuddle each other.)

Translation

  • English: cuddle