touch touch
Naija
Etymology
From: English touch
Pronunciation
- tɔ̀tʃtɔ́tʃ
Noun
- Make person dey like to dey touch person.
- You too dey like touch touch. — (NSC_2021, You like cuddles.)
Translation
- English: cuddles
Verb
- Make person dey like to dey touch person.
- You sey you no like am, but una dey touch touch unasef. — (NSC_2021, You say you don't like him/her, but you cuddle each other.)
Translation
- English: cuddle