Difference between revisions of "troway"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
#: {{ux|dv| Who troway dis pure water nylon for here? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)}} | #: {{ux|dv| Who troway dis pure water nylon for here? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)}} | ||
# Sey person use ginger do someting. | # Sey person use ginger do someting. | ||
− | #: {ux|dv| For di meeting eh, I troway give dem! | (NSC_Onwuegbuzia_2020, At the meeting, I let them have it! ) }} | + | #: {{ux|dv| For di meeting eh, I troway give dem! | (NSC_Onwuegbuzia_2020, At the meeting, I let them have it! ) }} |
# Sey person carry someting misplace am | # Sey person carry someting misplace am | ||
#: {{ux|dv| I give Adamu money keep, e troway am | (NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it. ) }} | #: {{ux|dv| I give Adamu money keep, e troway am | (NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it. ) }} |
Revision as of 13:51, 20 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English phrase "Throw away"
Pronunciation
- trôwè
Definition
Sey person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place
Verb
- Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place.
- Who troway dis pure water nylon for here? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)
- Sey person use ginger do someting.
- For di meeting eh, I troway give dem! — (NSC_Onwuegbuzia_2020, At the meeting, I let them have it! )
- Sey person carry someting misplace am
- I give Adamu money keep, e troway am — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it. )
- Sey person dey nack con comot sperm for body.
- Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine)
Translations
- English: throw away