Difference between revisions of "troway"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* trôwè
+
* tròwê
 
<sm2>Pcm-ng-troway.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-troway.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-troway.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-troway.m.ogg</sm2>
  
 
===Definition===
 
===Definition===

Revision as of 13:56, 20 November 2020

Naija

Alternative forms

throway

Etymology

From: English phrase "Throw away"

Pronunciation

  • tròwê

Play Play

Definition

Sey person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place


Verb

  1. Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place.
    Who troway dis pure water nylon for here?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)
  2. Sey person use ginger do someting.
    For di meeting eh, I troway give dem!  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, At the meeting, I let them have it! )
  3. Sey person carry someting misplace am
    I give Adamu money keep, e troway am  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it. )
  4. Sey person dey nack con comot sperm for body.
  5. Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine)

Translations

  • English: throw away