Difference between revisions of "troway"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English:"throw and away" |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-troway.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-troway.m.ogg</sm2> | ||
− | + | ||
− | + | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place. | |
− | + | :* {{ux|dv| Who troway dis pure water nylon for here? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)}} | |
− | + | * Sey person use ginger do someting. | |
− | + | :* {{ux|dv| For di party eh, I dance troway give dem ! |(NSC_2021, At the meeting, I danced vigorously and let them have it!)}} | |
− | + | * Sey person carry someting con loss am. | |
− | + | :* {{ux|dv| I give Adamu money keep, e troway am.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)}} | |
− | + | * Sey person dey nack con comot sperm for body. | |
− | + | :* {{ux|dv| Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''throw away'' | * English: ''throw away'' |
Revision as of 13:31, 29 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English:"throw and away"
Pronunciation
- tròwê
Verb
- Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place.
- Who troway dis pure water nylon for here? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)
- Sey person use ginger do someting.
- For di party eh, I dance troway give dem ! — (NSC_2021, At the meeting, I danced vigorously and let them have it!)
- Sey person carry someting con loss am.
- I give Adamu money keep, e troway am. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)
- Sey person dey nack con comot sperm for body.
- Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)
Translations
- English: throw away