troway

Naija

Alternative forms

throway

Etymology

From English:"throw and away"

Pronunciation

  • tròwê

Play Play



Verb

  • Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place.
  • Who troway dis pure water nylon for here?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)
  • Sey person use ginger do someting.
  • For di party eh, I dance troway give dem !  — (NSC_2021, At the meeting, I danced vigorously and let them have it!)
  • Sey person carry someting con loss am.
  • I give Adamu money keep, e troway am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)
  • Sey person dey nack con comot sperm for body.
  • Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)

Translations

  • English: throw away