troway

Revision as of 19:52, 7 September 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== throway ===Etymology=== from English phrase "Throw away" ===Pronunciation=== * trowe <sm2>Pcm-ng-troway.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-troway.m.o...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

throway

Etymology

from English phrase "Throw away"

Pronunciation

  • trowe

Play Play

Frequency

Definition

Sey person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place

Usage

troway

  1. Sey person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place
    Who troway dis pure water nylon for here.  — ( Who threw this pure water sachet for here)
  2. Sey person do someting
    {ux|dv| For di meeting eh, I troway give dem | ( At the meeting, I let them have it ) }}
  3. Sey person carry someting misplace am
    I give Adamu money keep, e troway am  —  ( I gave Adamu money to keep, he misplaced it )
  4. Sey person dey nack come comot sperm for body
  5. Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically  —  ( A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

keep, save, manage

Translations

  • English: throw away