truetrue

Revision as of 18:43, 9 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English true

Pronunciation

  • trú:trú

Play Play

Adverb

  • When person dey swear sey wetin dem dey talk no be lie.
  • Truetrue, I no insult old man.  — (Truly, I didn't insult the man.)
  • Truetrue, if I follow di leg wey dis pikin bring come outside, true, I go beat am die.  — (If I allow this child's waywardness to determine my reaction, I swear, I will practically kill her.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: truly, factually