Difference between revisions of "tush up"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...")
 
 
(6 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From English: ''tush and up''
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
* túʃ ùp
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-tush up.f.ogg</sm2>  
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-tush up.m.ogg</sm2>
===Usage===
+
 
===Definition===
+
===Verb===
===POS===
+
* Make person get money dey dress well, dey do tings wey people wey get money de do.
#
+
:* {{ux|dv| Di guy don '''tush up''' as e come back from obodo yinbo.|(The young man looks fresh after returning from abroad.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Padi you need to dey '''tush up''' o! If yo wan make dat babe like you.|(Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)}}  
#
+
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
===Related forms===
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[ baff up]], [[kakup]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''to look fresh''

Latest revision as of 19:36, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: tush and up

Pronunciation

  • túʃ ùp

Play Play

Verb

  • Make person get money dey dress well, dey do tings wey people wey get money de do.
  • Di guy don tush up as e come back from obodo yinbo.  — (The young man looks fresh after returning from abroad.)
  • Padi you need to dey tush up o! If yo wan make dat babe like you.  — (Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)

Synonym

Translation

  • English: to look fresh