Difference between revisions of "tush up"
(→Verb) |
|||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English: ''tush'' | + | From English: ''tush and up'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * túʃ ùp |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-tush up.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-tush up.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person get money dey dress well, dey do tings wey people wey get money de do. | |
− | :* {{ux|dv| Di guy don '''tush up''' as e come back from obodo yinbo.|( | + | :* {{ux|dv| Di guy don '''tush up''' as e come back from obodo yinbo.|(The young man looks fresh after returning from abroad.)}} |
− | :* {{ux|dv| Padi you need to dey '''tush up''' o! If yo wan make dat babe like you.|( | + | :* {{ux|dv| Padi you need to dey '''tush up''' o! If yo wan make dat babe like you.|(Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 19:36, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: tush and up
Pronunciation
- túʃ ùp
Verb
- Make person get money dey dress well, dey do tings wey people wey get money de do.
- Di guy don tush up as e come back from obodo yinbo. — (The young man looks fresh after returning from abroad.)
- Padi you need to dey tush up o! If yo wan make dat babe like you. — (Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)
Synonym
Translation
- English: to look fresh