tush up

Revision as of 15:06, 12 November 2020 by 160.152.248.128 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: tush

Pronunciation

  • tȗʃ


Verb

Sey person dey fresh.

  • Di guy don tush up as e come back from obodo yinbo.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The young man looks fresh after returning from abroad.)
  • Padi you need to dey tush up o! If yo wan make dat babe like you.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)

Synonym

Translation

  • English: to look fresh,