two

Naija

Etymology

From: English two

Pronunciation

Play Play

Numeral

  • Di number wey follow one, wey come dey before three.
  • Na two exams person dey write to fit enter dat school.  — (There are two exams a person will have to write to be admitted at that school.)
  • Two of dem.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__100, Both of them.)
  • Two of dem go move.  — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__37, Two of them will move.)
  • Na Mummy Chichi two sons gader beat di tief.  — (Chichi's mum's two sons both beat up the thief.)


Synonyms

Translations

  • English: two (cardinal number)