Difference between revisions of "two"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-two.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-two.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-two.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-two.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Numeral=== | ===Numeral=== |
Revision as of 17:20, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English two
Pronunciation
- tú
Numeral
- Na de number wey follow one come dey before three.
- Na two exams person dey write to fit enter de school. — (NSC_Legbeti_2021. The entrance exams into the school are two.)
- Two of dem. — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__100, Both of them.)
- Two of dem go move. — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__37, Two of them will move.)
- Na Mummy Chichi two sons gader beat de pastor afta him rape deir small sister. — (NSC_Legbeti_2021. Chichi's mum's two sons both beat up the pastor who raped their junior sister.)
- Chicken, and chips wey de dey sell two hundred and fifty naira dat time, now, dat two and fifty na big money o! — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__65, Chicken and chips they sold for two hundred and fifty naira at that time, the two hundred and fifty was really big money!)
Synonyms
Translations
- English: two.(cardinal number)