two

Revision as of 13:35, 12 February 2021 by 154.66.44.144 (talk) (→‎Numeral)

Naija

Etymology

From: English two

Pronunciation


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 180
  • Frequency rank in NSC treebank: 88
  • Frequency in raw corpus: 5027
  • Frequency rank in raw corpus: 78

Numeral

  • Na de number wey follow one come dey before three.
  • Na two exams person dey write to fit enter de school.  — (NSC_Legbeti_2021. The entrance exams into the school are two.)
  • Two of dem.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__100, Both of them.)
  • Two of dem go move.  — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__37, Two of them will move.)
  • Na Mummy Chichi two sons gader beat de pastor afta him rape deir small sister.  — (NSC_Legbeti_2021. Chichi's mum's two sons both beat up the pastor who raped their junior sister.)
  • Chicken, and chips wey de dey sell two hundred and fifty naira dat time, now, dat two and fifty na big money o!  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__65, Chicken and chips they sold for two hundred and fifty naira at that time, the two hundred and fifty was really big money!)


Synonyms

Translations

  • English: two.(cardinal number)