ugboloko

Naija

Etymology

From: Edo Ugbo meaning farm and oko

Pronunciation

  • ùgbòlòkò

Play Play

Noun

  • Bone of person or animal.
  • Na ugboloko na im remain for Tina bodi e dey see food run sake of sey she want be model, na by force?  — (Tina is now anorexic after skipping meals to become a model.)

Synonym

bone

Translation

  • English: bone