ugboloko
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ùgbòlòkò
Noun
- Bone of person or animal.
- Na ugboloko na im remain for Tina bodi, she go see food dey run sake of sey she no wan fat. — (Tina is now bony after skipping meals in order not to get fat.)
- Ugboloko just full di meat wey I buy for market. — (The meat I bought at the market yesterday is full of bones.)
Synonym
Translation
- English: bone