Difference between revisions of "una"

m (Conversion script moved page Una to una: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* i 0.62 22807, dem 0.58 66999, everybody 0.57 1105, we 0.56 25536, abeg 0.55 467, me 0.54 7747, everybodi 0.54 166, you 0.53 28881, anybody 0.52 695
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 13:48, 2 September 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English una

Pronunciation

  • ùnà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 240
  • Frequency rank in NSC treebank: 69
  • Frequency in raw corpus: 3001
  • Frequency rank in raw corpus: 130

The word is used more orally than in written texts.


Pronoun

una: you (plural) -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Una supposed rest for some time o.  — no translation
  2. - (frequency:2118)
    Una do!  — (BEN_33_School-Issues_DG__9, Well done.)
    Una doo.  — (BEN_04_Education-In-Nigeria_M__52, You are welcome.)
  3. case (frequency:191)
    I dey hear for una.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__67, I'm here for your sake.)
    Two of una go agree,  — (ONI_04_Women_M__41, two of you will agree.)
  4. advmod:emph (frequency:18)
    Oh I hail una o.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__34, I greet you all.)
    We still pass una o.  — (PRT_03_Football_DG__21, We are still better than you.)
  5. acl:relcl (frequency:15)
    Una wey don talk say presido, e don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__182, Those of you who said that the President He has died.)
    Make una wey be children dey obey una papa and mama for everything.  — (jw__16152, __no translation__)
  6. dep (frequency:8)
    Na una we go tank pass.  — (NST_cleaned__5667, __no translation__)
    Eh but una still, una still get…  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__415, Eh, but you still...you still have...)
  7. case-dep (frequency:5)
    E sey: ‘Make una wey be wife dey carry body down for una husband.  — (jw__16149, __no translation__)
    E sey: “Which of una wey be papa go give im pikin snake, if e beg am for fish?  — (jw__20351, __no translation__)
  8. nummod:mod (frequency:5)
    Una two no fit understand una Language.  — (LAG_03_Lagos-Life_M__85, The two of you can not understand your languages.)
    Except sey una two no wan make di marriage last.  — (NST_cleaned__2439, __no translation__)
  9. cc (frequency:4)
    Una sey, make una do,  — (NST_cleaned__14016, __no translation__)
    I go dey give una and una pikin dem food.’ Bible still talk sey: ‘Na im e come make their mind strong and e tell dem wetin make their mind come down.’— Gen.  — (jw__21629, __no translation__)
  10. advmod (frequency:3)
    una all una just but not to dese people  — (deuber__3252, __no translation__)
    Ah meh uh, just, meh una just dey wait for me.  — (ENU_15_Music_M__84, Aha, you should uh...just... you should just be waiting for me.)
  11. conj:dicto (frequency:3)
    Una, your roommates don come back?  — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__43, You...your roommates have come back ?)
    All di tory wey una, we dey hear, na lie, no be true.  — (JOS_36_People-Suffering_M__101, all the stories that you... we are hearing, are lies; they are not true.)
  12. det (frequency:2)
    Dat, dat, dat, dat, dat, dat una, dat una government too slow.  — (NST_cleaned__18683, __no translation__)
    who be dat una dean self?ah na one old man wey get one long bear-bear.  — (deuber__5023, __no translation__)
  13. nmod (frequency:2)
    Na una p~…  — (NST_cleaned__16049, __no translation__)
    Una back from ein farm, wey dey Nasarawa state.  — (ja102__5167, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • i 0.62 22807, dem 0.58 66999, everybody 0.57 1105, we 0.56 25536, abeg 0.55 467, me 0.54 7747, everybodi 0.54 166, you 0.53 28881, anybody 0.52 695

Antonyms

  • i 0.62 22807, dem 0.58 66999, everybody 0.57 1105, we 0.56 25536, abeg 0.55 467, me 0.54 7747, everybodi 0.54 166, you 0.53 28881, anybody 0.52 695

Translations

  • English: you (plural)