Difference between revisions of "up"

m (Conversion script moved page Up to up: Converting page titles to lowercase)
 
(9 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* down 0.60 2093, sit 0.51 262, calm 0.49 120, back 0.46 3301, continue 0.44 1473, just 0.43 5577, kneel 0.43 40, fast 0.42 249, shut 0.42 148
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English up
+
From: English ''up''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* əp
+
* ɔ̂p
<sm2>Pcm-ng-up.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-up.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-up.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-up.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 139
 
* Frequency rank in NSC treebank: 107
 
* Frequency in raw corpus: 2347
 
* Frequency rank in raw corpus: 171
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
up: no definition -- Definition in Naija?
+
*When someting dey top, no be bottom.
 
+
:* {{ux|dv|Our own house na im dey '''up''', no be down. |(We live upstairs.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Dey always carry wetin dey '''up''' comot first before you carry from under. |(Always remove things from the top.)}}  
# - (frequency:1950)
 
#: {{ux|dv|'''up''' |(bbc__102780, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Line '''up''' |(bbc__63950, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:332)
 
#: {{ux|dv|For '''up'''... |(NST_cleaned__33849, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|de born us '''up''' till now? |(NST_cleaned__39535, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:134)
 
#: {{ux|dv|Men dey cheat '''up''' and down. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
 
#: {{ux|dv|E go dey waka '''up''', and down. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}}
 
# advmod:emph (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|Babe, what '''up''' now? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)}}
 
#: {{ux|dv|Dat one na fuck '''up''' o. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)}}
 
# advmod-dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dough '''up''' till now, I never see di money. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__17, Though, up till now, I have not seen the money.)}}
 
#: {{ux|dv|I reach airport around 12 O'clock  but '''up''' til now  nobodi dey attend to us. |(bbc__3981, __no translation__)}}
 
# conj-dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Starting with di March 2016 copy, na im Playboy magazine, stop to dey show women wey naked from '''up''' to down. |(bbc__92206, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When e be like this, person no fit say whether the rumble of Amadiora thunder, whether na from '''up''' or down e dey for come. |(katakata__660, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|So what's '''up''' now? |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)}}
 
#: {{ux|dv|Guy, what's '''up''' now? |(NST_cleaned__35492, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|When that three days reach, Israel people see lightning and '''up''' of the mountain dark finish. |(jw__44812, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tins no dey go to well for im personal life, as Jaguda pipo kidnap im mama Beauty Siasia for her village for Odoni, Bayelsa state last month and '''up''' till now dem neva release her. |(bbc__94097, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|All di tins you suppose know about di midterms Who dey '''up''' for di election dis year? |(bbc__13994, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mr Modi dey '''up''' against di main opposition Congress party and he also get powerful regional rivals wey dey across di kontri. |(bbc__68395, __no translation__)}}
 
# advcl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|See as pipo line '''up''' wey wan enta Nike shop. |(bbc__102467, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oga Rewane wen im follow BBC News Pidgin tok, say tho e dey possible for price to go '''up''' now wey di new 30k minimum wage don become law, e no go stretch di new moni wey go enta workers pocket. |(bbc__76885, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* down 0.60 2093, sit 0.51 262, calm 0.49 120, back 0.46 3301, continue 0.44 1473, just 0.43 5577, kneel 0.43 40, fast 0.42 249, shut 0.42 148
 
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* down 0.60 2093, sit 0.51 262, calm 0.49 120, back 0.46 3301, continue 0.44 1473, just 0.43 5577, kneel 0.43 40, fast 0.42 249, shut 0.42 148
+
* [[down]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''up''

Latest revision as of 19:40, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English up

Pronunciation

  • ɔ̂p

Play Play

Preposition

  • When someting dey top, no be bottom.
  • Our own house na im dey up, no be down.  — (We live upstairs.)
  • Dey always carry wetin dey up comot first before you carry from under.  — (Always remove things from the top.)

Antonyms

Translations

  • English: up