up
Naija
Etymology
From: English up
Pronunciation
- ɔ̂p
Preposition
- When someting dey top, no be bottom.
- Our own house na im dey up, no be down. — (NSC_2021, We live upstairs.)
- Dey always carry wetin dey up comot first before you carry from under. — (NSC_2021, Always remove things from the top.)
Antonyms
Translations
- English: up