up

Revision as of 17:19, 12 February 2021 by 154.66.40.20 (talk) (→‎Adjective)

Naija

Etymology

From: English up

Pronunciation

  • ừp


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 139
  • Frequency rank in NSC treebank: 107
  • Frequency in raw corpus: 2347
  • Frequency rank in raw corpus: 171

Preposition

  1. When someting dey top and not bottom.
    • our own house na im dey up, no be down.  — (NSC_Legbeti_2021. We live upstairs.)
    • Dey always carry wetin dey up comot first before you carry from under.  — (NSC_Legbeti_2021. Always remove things from the top.)
  2. Na when person or matter dey move from one place to anoder.
    • Men dey cheat up and down.  — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
    • E go dey waka up, and down.  — (ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)

Adverb

  1. Na for person to stand.
    • Learn to dey stand up make your elders dey siddon.  — (NSC_Legbeti_2021. Learn to give your seat up for the elderly.)
  2. Na to talk as if someting don complete.
    • Babe, what up now?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)
    • Dat one na fuck up o.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)
    • So what's up now?  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)
    • Guy, what's up now?  — (NST_cleaned__35492, __no translation__)
  3. When things or people follow each other one by one.
    • See as pipo line up wey wan enta Nike shop.  — (bbc__102467, See the )
    • Tell dem to line up enter here.  — (NSC_Legbeti_2021. Tell dem to be orderly when coming in.)

Antonyms

Translations

  • English: