Difference between revisions of "upandown"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Di kind cloth wey women dey wear wey be sey di top and the wrapper na di same ting.
+
# Di kind cloth wey women dey wear wey get buba top and wrapper.
#:* {{ux|dv|Na '''upandown''' di women go wear go di party o.| (Egbokhare_2020, The women wore matching tops and bottoms to the party. )}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''upandown''' di women go wear go di party o.| (The women wore matching tops and bottoms to the party. )}}
 
#:* Everywhere
 
#:* Everywhere
#:* {{ux|dv| Di man find di money '''upandown''' e no see. |(NSC_2021, The man tried to raise funds everywhere, he couldn't get any.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di man find di money '''upandown''' e no see. |(The man tried to raise funds everywhere, he couldn't get any.)}}
 
# Make person look person from head reach leg.
 
# Make person look person from head reach leg.
#:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] look am '''upandown''' tell am make e [[getat]]. |(NSC_2021, The police man looked at him from head to toe and asked him to get out.)}}
+
#:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] look am '''upandown''' tell am make e [[getat]]. |(The police man looked at him from head to toe and asked him to get out.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''three piece of wrapper and dress'', ''everywhere'', ''head to toe''
+
* English: ''matching tops and bottoms'', ''everywhere'', ''head to toe''

Latest revision as of 18:56, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English Up and down

Pronunciation

  • ɔ́pàndàn

Play Play

Noun

  1. Di kind cloth wey women dey wear wey get buba top and wrapper.
    • Na upandown di women go wear go di party o.  —  (The women wore matching tops and bottoms to the party. )
    • Everywhere
    • Di man find di money upandown e no see.  — (The man tried to raise funds everywhere, he couldn't get any.)
  2. Make person look person from head reach leg.
    • Ekelebe look am upandown tell am make e getat.  — (The police man looked at him from head to toe and asked him to get out.)

Translations

  • English: matching tops and bottoms, everywhere, head to toe