Difference between revisions of "upandown"

m (Conversion script moved page Upandown to upandown: Converting page titles to lowercase)
(No difference)

Revision as of 13:42, 23 August 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

etymology: English Up + and + down

Pronunciation

  • ɔ́pàndàn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

No documented examples in our corpora.


Noun

upandown: 3 piece of wrapper and dress worn by Edo, Igbo and Urhobo women. -- Di kind cloth wey women dey wear wey be sey di top and the wrapper na di same ting


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Na upandown di women go wear go di party o.  —  ( The women wore matching tops and bottoms to the party )

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: 3 piece of wrapper and dress worn by Edo and Urhobo women.