Difference between revisions of "upandown"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''Up'' + ''and'' + ''down''
+
From: English ''Up'' ''and'' ''down''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-upandown.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-upandown.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-upandown.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-upandown.m.ogg</sm2>  
 
===Definition===
 
Di kind cloth wey women dey wear wey be sey di top and the wrapper na di same ting.
 
 
===Usage===
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* {{ux|dv|Na '''upandown''' di women go wear go di party o.| (Egbokhare_2020, The women wore matching tops and bottoms to the party. ) }}
+
# Di kind cloth wey women dey wear wey be sey di top and the wrapper na di same ting.
 +
#:* {{ux|dv|Na '''upandown''' di women go wear go di party o.| (Egbokhare_2020, The women wore matching tops and bottoms to the party. )}}
 +
#:* Everywhere
 +
#:* {{ux|dv| Di man find di money '''upandown''' e no see. |(NSC_2021, The man tried to raise funds everywhere, he couldn't get any.)}}
 +
# Make person look person from head reach leg.
 +
#:* {{ux|dv| [[Ekelebe]] look am '''upandown''' tell am make e [[getat]]. |(NSC_2021, The police man looked at him from head to toe and asked him to get out.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: 3 piece of wrapper and dress worn by Edo and Urhobo women.
+
* English: ''three piece of wrapper and dress'', ''everywhere'', ''head to toe''

Revision as of 14:29, 5 August 2021

Naija

Etymology

From: English Up and down

Pronunciation

  • ɔ́pàndàn

Play Play

Noun

  1. Di kind cloth wey women dey wear wey be sey di top and the wrapper na di same ting.
    • Na upandown di women go wear go di party o.  —  (Egbokhare_2020, The women wore matching tops and bottoms to the party. )
    • Everywhere
    • Di man find di money upandown e no see.  — (NSC_2021, The man tried to raise funds everywhere, he couldn't get any.)
  2. Make person look person from head reach leg.
    • Ekelebe look am upandown tell am make e getat.  — (NSC_2021, The police man looked at him from head to toe and asked him to get out.)

Translations

  • English: three piece of wrapper and dress, everywhere, head to toe