us

Naija

Etymology

From English: us

Pronunciation

  • ɔ̂s

Play Play

Pronoun

  • Make person dey talk about imsef join oder people.
  • Sey everyday, dis, as we dey waka, everyday, God just dey dere for us kampe.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__153, That everyday, this... as we are walking everyday, God is just there for us, steadfastly.)
  • So di ting be sey many of us, Nigerians don suffer to make dis country go where e go.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__58, So, the thing is, many of us Nigerians have suffered to bring this country to where it is.)


Synonyms

wewe


Translations

  • English: us