Difference between revisions of "us"

 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* we 0.55 25536, them 0.52 973, ourself 0.49 247, am 0.49 25602, elders 0.48 396, brothers 0.48 1147, theirself 0.47 250, our 0.47 5912, jehovah 0.46 9478
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English us
+
From English: ''us''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈjuˈɛs
+
* ɔ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-us.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-us.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-us.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-us.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 259
 
* Frequency rank in NSC treebank: 63
 
* Frequency in raw corpus: 6714
 
* Frequency rank in raw corpus: 63
 
 
 
The word is used equally in written texts and orally.
 
 
 
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
us: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make person dey talk about imsef join oder people.
 
+
:* {{ux|dv|Sey everyday, dis, as we dey waka, everyday, God just dey dere for '''us''' kampe. |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__153, That everyday, this... as we are walking everyday, God is just there for us, steadfastly.)}}
 
+
:* {{ux|dv|So di ting be sey many of '''us''', Nigerians don suffer to make dis country go where e go. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__58, So, the thing is, many of us Nigerians have suffered to bring this country to where it is.)}}
# - (frequency:5265)
 
#: {{ux|dv|Help '''us'''. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__214, Help us. �)}}
 
#: {{ux|dv|Help '''us'''! |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__71, help us)}}
 
# case (frequency:1271)
 
#: {{ux|dv|All of '''us''' don… |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__38, All of us have ...)}}
 
#: {{ux|dv|No be all of '''us'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__147, Wasn't it all of us...)}}
 
# case-conj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Na so e still be with '''us''' and Jehovah. |(jw__11757, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E go know wetin God get for mind for '''us''' and for this earth. |(jw__4045, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|No be only '''us''' dey endure. |(jw__27019, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I even think sey na only '''us''', |(NST_cleaned__15779, __no translation__)}}
 
# case-ccomp (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Instead, na chance for '''us''' to take show sey we support the way God dey rule. |(jw__21354, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But as time dey go, e go easy for '''us''' to dey do and dey think the kind thing wey Jehovah like.— Ps. |(jw__31279, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Sey everyday, dis, as we dey waka, everyday, God just dey dere for '''us''' kampe, |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__153, That everyday, this... as we are walking everyday, God is just there for us, steadfastly.)}}
 
#: {{ux|dv|For '''us''' as goment and as pipo, we go continue to support free and fair elections |(bbc__76995, __no translation__)}}
 
# case-dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|You don hear sey dose of '''us''' doing IT in NAFDAC, that NAFDAC have gone for strike, and they have suspended our IT. |(KAD_01_Students-Life_DG__116, you have heard that those of us doing IT in NAFDAC, that NAFDAC have gone on strike. And they have suspended our IT.)}}
 
#: {{ux|dv|President Macky Sall tok say Senegal and im young pipo dey proud of di honour you don put on top '''us''', by giving our kontri di work to organise di Youth Olympic Games 2022. |(bbc__83397, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Until God for better our bread, na all of '''us''' go just comot. |(NST_cleaned__16259, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem stop the bad things wey dem dey do before and God come ‘wash dem clean.’ Many of '''us''' stop to do the bad things wey we dey do before, so that Jehovah go happy with '''us'''. |(jw__26072, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Cell, na im be di smallest unit, di smallest size of di human body, na im make all of '''us'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__43, Cell is the smallest unit, the smallest size of the human body, we are made up of it.)}}
 
#: {{ux|dv|Con say toh moh we just bring one thousand first because of now, all of '''us''', na student we be. |(KAD_24_Biography_M__44, now said okay we should just bring one thousand first, because all of us are students.)}}
 
# case-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So di next option now is either for '''us''' to find way buy generator, follow keep for di back. |(NST_cleaned__708, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Adejuwon Soyinka, di BBC Pidgin Editor wey bi di undercover reporter for di investigative report, tok say, we dey very excited as we hear dis news and for '''us''' for BBC Pidgin, dis one show di kain work wey we dey do. |(bbc__12466, __no translation__)}}
 
# appos-case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So di ting be sey many of '''us''', Nigerians don suffer to make dis country go where e go. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__58, So, the thing is, many of us Nigerians have suffered to bring this country to where it is.)}}
 
#: {{ux|dv|But you see some of '''us''', women, hm na dat time, we go talk sey we get headache, we no well, we do dis, we do dat. |(IBA_03_Womanisers_MG__90, But you see, some women, uh... there is that time when we say we have a headache, we are not well, we did this, we did that.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[us Buhari|us Buhari]]
 
  
#: {{ux|dv|If we no kill corruption, corruption go destroy us - Buhari |(bbc__57800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If we no kill corruption, corruption go destroy us - Buhari Who wan collect Osinbajo post for Buhari hand Nigeria security votes na 'wayo moni' |(bbc__57803, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* we 0.55 25536, them 0.52 973, ourself 0.49 247, am 0.49 25602, elders 0.48 396, brothers 0.48 1147, theirself 0.47 250, our 0.47 5912, jehovah 0.46 9478
+
[[wewe]]
  
====Antonyms====
 
* we 0.55 25536, them 0.52 973, ourself 0.49 247, am 0.49 25602, elders 0.48 396, brothers 0.48 1147, theirself 0.47 250, our 0.47 5912, jehovah 0.46 9478
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''us''

Latest revision as of 18:59, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: us

Pronunciation

  • ɔ̂s

Play Play

Pronoun

  • Make person dey talk about imsef join oder people.
  • Sey everyday, dis, as we dey waka, everyday, God just dey dere for us kampe.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__153, That everyday, this... as we are walking everyday, God is just there for us, steadfastly.)
  • So di ting be sey many of us, Nigerians don suffer to make dis country go where e go.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__58, So, the thing is, many of us Nigerians have suffered to bring this country to where it is.)


Synonyms

wewe


Translations

  • English: us