Difference between revisions of "use"

Line 14: Line 14:
 
#:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
 
#:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  |(NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  |(NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}
#Make person carry person do someting.
+
#Make person [[nack]] person.
#:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish con go village bring wife.  |(NSC_Legbeti_2021, Chima used me and later dumped me.)}}
+
#:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish con go village bring wife.  |(NSC_Legbeti_2021, Chima slept me and later dumped me.)}}
 +
# Make person dey waste person time.
 +
#:* {{ux|dv| Dat girl dey '''use''' me talk. |(NSC_2021, that girl has kept me waiting and is talking to someone.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dat yeye guy dey '''use''' me dey watch film.| (NSC_2021, That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)}}
 +
#:* Make person carry person do [[juju]].
 +
#:* {{ux|dv| E dey shout sey im uncle don '''use''' am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop. |(NSC_2021, He has been shouting that his uncle has used him to charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Use''
+
* English: ''Use'', ''waste time'', ''use for rituals''

Revision as of 10:17, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: English use

Pronunciation

  • jûz

Play Play

Verb

  1. Sey person carry someting do someting.
    • I don use di knife finish.  — (NSC_Legbeti_2021, I have finished using the knife.)
    • So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
    • Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  — (NSC_Legbeti_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
  2. Make person nack person.
    • Chima use me finish con go village bring wife.  — (NSC_Legbeti_2021, Chima slept me and later dumped me.)
  3. Make person dey waste person time.
    • Dat girl dey use me talk.  — (NSC_2021, that girl has kept me waiting and is talking to someone.)
    • Dat yeye guy dey use me dey watch film.  —  (NSC_2021, That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)
    • Make person carry person do juju.
    • E dey shout sey im uncle don use am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop.  — (NSC_2021, He has been shouting that his uncle has used him to charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)

Translations

  • English: Use, waste time, use for rituals