Difference between revisions of "use"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Sey person carry someting do someting. | # Sey person carry someting do someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|I don '''use''' di knife finish.|( | + | #:* {{ux|dv|I don '''use''' di knife finish.|(NSC_2021, I have finished using the knife.)}} |
#:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}} | #:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook. |( | + | #:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook. |(NSC_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}} |
#Make person [[nack]] person. | #Make person [[nack]] person. | ||
− | #:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish con go village bring wife. |( | + | #:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish con go village bring wife. |(NSC_2021, Chima slept with me and later dumped me.)}} |
# Make person dey waste person time. | # Make person dey waste person time. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat girl dey '''use''' me talk. |(NSC_2021, | + | #:* {{ux|dv| Dat girl dey '''use''' me talk. |(NSC_2021,Tthat girl has kept me waiting and is talking to someone.)}} |
#:* {{ux|dv| Dat yeye guy dey '''use''' me dey watch film.| (NSC_2021, That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)}} | #:* {{ux|dv| Dat yeye guy dey '''use''' me dey watch film.| (NSC_2021, That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)}} | ||
#:* Make person carry person do [[juju]]. | #:* Make person carry person do [[juju]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| E dey shout sey im uncle don '''use''' am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop. |(NSC_2021, He has been shouting that his uncle has used him | + | #:* {{ux|dv| E dey shout sey im uncle don '''use''' am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop. |(NSC_2021, He has been shouting that his uncle has used him for charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Use'', ''waste time'', ''use for rituals'' | * English: ''Use'', ''waste time'', ''use for rituals'' |
Revision as of 02:21, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: English use
Pronunciation
- jûz
Verb
- Sey person carry someting do someting.
- I don use di knife finish. — (NSC_2021, I have finished using the knife.)
- So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
- Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook. — (NSC_2021, They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
- Make person nack person.
- Chima use me finish con go village bring wife. — (NSC_2021, Chima slept with me and later dumped me.)
- Make person dey waste person time.
- Dat girl dey use me talk. — (NSC_2021,Tthat girl has kept me waiting and is talking to someone.)
- Dat yeye guy dey use me dey watch film. — (NSC_2021, That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)
- Make person carry person do juju.
- E dey shout sey im uncle don use am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop. — (NSC_2021, He has been shouting that his uncle has used him for charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)
Translations
- English: Use, waste time, use for rituals