Difference between revisions of "use"

 
(18 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* juz
+
* jûz
<sm2>Pcm-ng-use.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-use.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-use.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-use.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 191
 
* Frequency rank in NSC treebank: 83
 
* Frequency in raw corpus: 7212
 
* Frequency rank in raw corpus: 59
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#wetin person dey take do someting.
+
# Sey person carry someting do someting.
#: {{ux|dv|I don '''use''' de knife finish.|(NSC_Legbeti_2021. I am through with the knife.)}}
+
#:* {{ux|dv|I don '''use''' di knife finish.|(I have finished using the knife.)}}
#: {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
+
#:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
*Na to
+
#:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  |(They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}
#: {{ux|dv|Chima '''use''' me finish come go village bring wife.  |(NSC_Legbeti_2021.Chima used me and later dump me.)}}
+
#Make person [[nack]] person.
 
+
#:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish con go village bring wife. |(Chima slept with me and later dumped me.)}}
 
+
# Make person dey waste person time.
====Synonyms====
+
#:* {{ux|dv| Dat girl dey '''use''' me talk. |(That girl has kept me waiting and is talking to someone.)}}
* sell
+
#:* {{ux|dv| Dat yeye guy dey '''use''' me dey watch film.| (That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)}}
 
+
#:* Make person carry person do [[juju]].
====Translations====
+
#:* {{ux|dv| E dey shout sey im uncle don '''use''' am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop. |(He has been shouting that his uncle has used him for charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)}}
* English: no definition
 
 
 
===Noun===
 
#Na wetin dem take do someting.
 
#:* {{ux|dv|Di '''use''' of social media services like twitter and facebook. |(bbc__99222. The use of social media service like twitter and facebook.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di '''use''' of bed net go benefit you, families and communities. |(bbc__96950, __no translation__)}})
 
#:* {{ux|dv|We hope say di community go enjoy am once dem get '''use''' to am, na wetin dem add put. |(bbc__7114, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Naim be sey we go follow find way, follow go keep generator for dat back, follow '''use'''. |(NST_cleaned__714, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|For six months and above, government don suspend di '''use''', keep, selling and buying of local gun firearms and ammunition. |(bbc__42887, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Di court still talk say: Di nature of di '''use''' no be wetin Eminem or Eight Mile Style go endorse. |(bbc__33955, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Who causam na slogan weh ah di '''use''', ah realise say no be effect or consequence mata, but de root cause. |(bbc__7792, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|E say im later transfer di disease give im wife, and dis no suppose to happun if to say na good quality product im '''use'''. |(bbc__45487, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|We go control and '''use''' of all dem and we go make make synthetic fuels. |(bbc__7037, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* sell
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''Use'', ''waste time'', ''use for rituals''
 
 
===Verb===
 
use: no definition, get_used -- Definition in Naija?
 

Latest revision as of 19:46, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English use

Pronunciation

  • jûz

Play Play

Verb

  1. Sey person carry someting do someting.
    • I don use di knife finish.  — (I have finished using the knife.)
    • So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
    • Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  — (They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
  2. Make person nack person.
    • Chima use me finish con go village bring wife.  — (Chima slept with me and later dumped me.)
  3. Make person dey waste person time.
    • Dat girl dey use me talk.  — (That girl has kept me waiting and is talking to someone.)
    • Dat yeye guy dey use me dey watch film.  —  (That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)
    • Make person carry person do juju.
    • E dey shout sey im uncle don use am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop.  — (He has been shouting that his uncle has used him for charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)

Translations

  • English: Use, waste time, use for rituals