Difference between revisions of "use"

 
(15 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* juz
+
* jûz
<sm2>Pcm-ng-use.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-use.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-use.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-use.m.ogg</sm2>
===Noun===
 
* When dem take someting .
 
:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook  |(NSC_Legbeti_2021. They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}
 
:* {{ux|dv|We hope say di community go enjoy am once dem get '''use''' to am, na wetin dem add put. |(bbc__7114, We hope the community begin to enjoy it when they get used to it.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* sell
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Wetin person dey take do someting.
+
# Sey person carry someting do someting.
:* {{ux|dv|I don '''use''' de knife finish.|(NSC_Legbeti_2021. I am through with the knife.)}}
+
#:* {{ux|dv|I don '''use''' di knife finish.|(I have finished using the knife.)}}
:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
+
#:* {{ux|dv|So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey '''use''' to di weather. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)}}
*Make one person just carry use anoder person come comot body like im no know am at all.
+
#:* {{ux|dv|Dem '''use''' fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  |(They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)}}
:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish come go village bring wife.  |(NSC_Legbeti_2021.Chima used me and later dump me.)}}
+
#Make person [[nack]] person.
 
+
#:* {{ux|dv|Chima '''use''' me finish con go village bring wife.  |(Chima slept with me and later dumped me.)}}
====Synonyms====
+
# Make person dey waste person time.
* sell
+
#:* {{ux|dv| Dat girl dey '''use''' me talk. |(That girl has kept me waiting and is talking to someone.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Dat yeye guy dey '''use''' me dey watch film.| (That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)}}
 +
#:* Make person carry person do [[juju]].
 +
#:* {{ux|dv| E dey shout sey im uncle don '''use''' am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop. |(He has been shouting that his uncle has used him for charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Use''
+
* English: ''Use'', ''waste time'', ''use for rituals''

Latest revision as of 19:46, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English use

Pronunciation

  • jûz

Play Play

Verb

  1. Sey person carry someting do someting.
    • I don use di knife finish.  — (I have finished using the knife.)
    • So if person leave Jos go America now, e fit stay because you don dey use to di weather.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__48, So if someone leaves Jos for America, they can stay there because you're already used to the weather.)
    • Dem use fufu eat di edikaikong soup wey grandma cook.  — (They ate fufu with the vegetable soup that grandma cook.)
  2. Make person nack person.
    • Chima use me finish con go village bring wife.  — (Chima slept with me and later dumped me.)
  3. Make person dey waste person time.
    • Dat girl dey use me talk.  — (That girl has kept me waiting and is talking to someone.)
    • Dat yeye guy dey use me dey watch film.  —  (That stupid fellow is wasting my time and is watching a movie.)
    • Make person carry person do juju.
    • E dey shout sey im uncle don use am, na im make as im uncle business dey big, e no dey even see market for im small shop.  — (He has been shouting that his uncle has used him for charms, that's why his uncle's business keeps growing and he doesn't see any sales in his small shop.)

Translations

  • English: Use, waste time, use for rituals