Difference between revisions of "vex"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person mind scatter wit anger because of person or someting. | # Make person mind scatter wit anger because of person or someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|As di matter '''vex''' John reach na im make [[e]] fight like dis. |( | + | #:* {{ux|dv|As di matter '''vex''' John reach na im make [[e]] fight like dis. |(His reaction was propelled by anger.)}} |
#:* {{ux|dv| No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023, Women were so angry with things happenings in the country that they took Whatsapp groups to complain that the government was punishing them.)}} | #:* {{ux|dv| No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023, Women were so angry with things happenings in the country that they took Whatsapp groups to complain that the government was punishing them.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430. The anger spread to the capital.)}} | #:* {{ux|dv|Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430. The anger spread to the capital.)}} |
Revision as of 12:36, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English vex
Pronunciation
- vɛ̂ks
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person mind scatter wit anger because or person or someting.
- Na so di vex spread reach di capital. — (bbc__29430, The anger spread to the capital.)
- If you want settle matter, no go use vex talk. — (If you want to resolve an issue, don’t speak with anger.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: anger
Verb
- Make person mind scatter wit anger because of person or someting.
- As di matter vex John reach na im make e fight like dis. — (His reaction was propelled by anger.)
- No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. — (bbc__75023, Women were so angry with things happenings in the country that they took Whatsapp groups to complain that the government was punishing them.)
- Na so di vex spread reach di capital. — (bbc__29430. The anger spread to the capital.)
- Make person use power and all of im mind take do someting .
- E be like una party people don vex. Di way de dey campaign now, na fire o! — (It seems your party members are stepping up! The way they are campaigning now, it’s intense!)
- Dem use vex take play di match. — (They played the match a lot of intensity.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: anger