Difference between revisions of "vex"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61...")
 
 
(12 intermediate revisions by 10 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English vex
+
From: English ''vex''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* vɛ̂ks
 
* vɛ̂ks
<sm2>Pcm-ng-vex.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-vex.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-vex.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-vex.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 23
 
* Frequency rank in NSC treebank: 412
 
* Frequency in raw corpus: 1013
 
* Frequency rank in raw corpus: 362
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
vex: no definition -- Definition in Naija?
+
* Wetin dey happen wey be sey person mind scatter wit anger because of person or someting.
 
+
:* {{ux|dv| Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430, The anger spread to the capital.)}}
 
+
:* {{ux|dv| If you want settle matter, no go use '''vex''' talk.|(If you want  to resolve an issue, don’t speak with anger.)}}  
# - (frequency:19)
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430, __no translation__)}}
+
* [[vexvex]], [[vex money]]
#: {{ux|dv|If na '''vex''', ah dem go make you '''vex''' die, |(NST_cleaned__13761, __no translation__)}}
 
# det (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|E '''vex''' no be small. |(jw__21519, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even if e '''vex''', e no dey let the '''vex''' control wetin e go do. |(jw__1147, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|No '''vex''', you hear? |(deuber__6224, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No '''vex''', na your papa land be dat. |(NST_cleaned__29376, __no translation__)}}
 
# case (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|But dat one add some extra fuel to di fire wey already dey burn with '''vex''' for Nigerians; |(bbc__21961, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Palestine pipo don dey protest wit '''vex''' say di United States wan open embassy for Jerusalem. |(bbc__80374, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Why US di '''vex''' with Cameroon? |(bbc__100496, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So dis '''vex''' for some GoT fans no be new tin. |(bbc__39145, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And make we no forget sey ‘person wey dey quick '''vex''' dey cause fight, person wey sabi '''vex''' dey do many many bad things.’— Prov. |(jw__26564, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Even when di person con ask you sey wetin dey make you '''vex''' like dis? |(PRT_09_Marriage_M__20, Even when the person ask him that what is making you to vex like this ?)}}
 
#: {{ux|dv|Big kontris dem like US and UK '''vex''' for DR Congo goment but also African kontris like Botswana and Angola. |(bbc__20061, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis kain '''vex''' dey come afta Google pay one senior executive, Andy Rubin, $90m wey resign afta sombodi accuse am of sexual misconduct. |(bbc__40800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem no go dey ‘carry wetin dem do theirself for mind and dem go use all their mind forgive theirself.’ Na true sey, sometimes dem fit make each other '''vex'''. |(jw__24225, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
====Synonymes====
+
====Synonyms====
* laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257
+
* [[para]]
  
====Antonymes====
+
====Antonyms====
* laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257
+
* [[laugh]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''anger''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
vex: anger -- Definition in Naija?
+
# Make person mind scatter wit anger because of person or someting.
 
+
#:* {{ux|dv|As di matter '''vex''' John reach na im make [[e]] fight like dis. |(His reaction was propelled by anger.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023, Women were so angry with things happenings in the country that they took Whatsapp groups to complain that the government was punishing them.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430. The anger spread to the capital.)}}
#: {{ux|dv|E dey '''vex''' sey you no come quick.|no translation}}
+
# Make person use power and all of im mind take do someting .  
# - (frequency:73)
+
#:* {{ux|dv| E be like una party people don '''vex'''. Di way de dey campaign now, na fire o! |(It seems your party members are stepping up! The way they are campaigning now, it’s intense!)}}  
#: {{ux|dv|E dey mek me '''vex'''. |(jw__22569, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Dem use '''vex''' take play di match.|(They played the match a lot of intensity.)}}
#: {{ux|dv|I no fit, no '''vex'''! |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__41, I can't; don't be angry.)}}
 
# obj (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|Why Buhari list '''vex''' some APC pipo |(bbc__100300, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Today, senators follow '''vex''' dia own. |(bbc__94458, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|A'Ah see you dey '''vex''' me, |(IBA_22_School-Children_DG__193, Ah ah. Look, you are vexing me.)}}
 
#: {{ux|dv|You know wetin dey '''vex''' me? |(ENU_13_School-Life_DG__81, Do you know what annoys me?)}}
 
# nsubj (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Get am for mind sey people go make you '''vex'''. |(jw__12877, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Person fit no know sey e do wetin make us '''vex'''. |(jw__12624, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|No be today di people of Southern Cameroon start to dey '''vex'''. |(bbc__84463, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But di lawmaker wey dey '''vex''', say im go enta road on top di mata. |(bbc__22223, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|“I dey '''vex'''! |(brila__2122, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im make am dey '''vex'''. |(jw__25705, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Na so oga Mourinho '''vex''' and charge afta di Chelsea official. |(bbc__71978, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|All this things dey make people '''vex''' and even tire for life. |(jw__28700, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|I con ask her sey sister, abeg no '''vex''' o, where you comot from? |(NST_cleaned__42502, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|talk with your brother only when you think sey e get better reason to '''vex''' |(jw__48823, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|'''Vex''' for anoda language |(bbc__97601, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You talk sey you wan '''vex''' for me. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__279, You said that you want to get angry at me.)}}
 
# obl:mod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But she come think am say, who '''vex''' epp? |(bbc__23402, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even when di person con ask you sey wetin dey make you '''vex''' like dis? |(NST_cleaned__2451, __no translation__)}}
 
# aux-dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di court decision don make dog farmers dey '''vex''' sotey dem dey protests. |(bbc__33903, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The sister come see sey, wetin make am dey '''vex''' before, no even concern Janet. |(jw__49282, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|North Korea don do plenty missile tests wey '''vex''' other countries. |(bbc__75453, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shooter attack pipo for Kano horse race 'Facebook marriage' for Kano '''vex''' police |(bbc__89456, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|God suppose '''vex''' because of all the insult from Satan. |(jw__25348, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The elders wey dey ­Stephen congregation talk sey: “Stephen na quiet person, e no dey take im work play, and e no dey raise shoulder up.” Dem still talk sey dem never see am '''vex''' before. |(jw__9050, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|People wey dey like to carry music waka everywhere '''vex''' small when dem hear say Sony wan replace di popular Walkman with im MP3 junior brother. |(bbc__80969, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na since last year na im wahala on top discrimination for political and economic matter wey concern lawyers and teachers inside Southern Cameroon start so tey activists for dia begin '''vex''' dey demonstrate. |(bbc__71782, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Vex''' sey your teacher no like you. |(jw__38490, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pipo '''vex''' sotey dem do campaign with hashtag #FreeOurGirls, na so pipo begin post funny- funny pishure of di president with clown wigs and hats dem. |(bbc__81637, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If no be tins wey dem do, na tins wey de say to shock pipo, make some laff and '''vex''' odas. |(bbc__57725, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If we get this one for mind plus the love wey we get for our brothers, e go make us no do wetin go disturb dem for mind or '''vex''' dem. |(jw__23103, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I don dey, I don dey '''vex''' now. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__63, I am...I am already angry.)}}
 
#: {{ux|dv|Trump team dem shock and no believe say im go win di election Im wife Melania cry tears of sadness di night im win Trump '''vex''' well-well say superstars dem no gree show for im inauguration Trump imself when im win see White house as something wey im fear and wey dey make am '''vex'''. Im daughter, Ivanka been get plan with di husband, Jared Kushner say she go become di first woman president. |(bbc__95904, __no translation__)}}
 
# advcl-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|People fit fear or '''vex''' when they see person wey they no know for their door. |(jw__21056, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|CBS American R&B star R Kelly cry and '''vex''' as im deny di accuse of sexual abuse ontop im head inside im first TV interview since dem arrest am last month. |(bbc__24044, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[vexvex]], [[vex money]]
  
====Synonymes====
+
====Synonyms====
* laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257
+
* [[para]]
  
====Antonymes====
+
====Antonyms====
* laugh 0.70 233, hala 0.69 97, surprise 0.68 436, shout 0.67 350, para 0.66 230, shock 0.64 363, blame 0.64 265, fear 0.63 1340, wonder 0.61 257
+
* [[laugh]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: anger
+
* English: ''anger''

Latest revision as of 19:04, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English vex

Pronunciation

  • vɛ̂ks

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person mind scatter wit anger because of person or someting.
  • Na so di vex spread reach di capital.  — (bbc__29430, The anger spread to the capital.)
  • If you want settle matter, no go use vex talk.  — (If you want to resolve an issue, don’t speak with anger.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: anger

Verb

  1. Make person mind scatter wit anger because of person or someting.
    • As di matter vex John reach na im make e fight like dis.  — (His reaction was propelled by anger.)
    • No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem.  — (bbc__75023, Women were so angry with things happenings in the country that they took Whatsapp groups to complain that the government was punishing them.)
    • Na so di vex spread reach di capital.  — (bbc__29430. The anger spread to the capital.)
  2. Make person use power and all of im mind take do someting .
    • E be like una party people don vex. Di way de dey campaign now, na fire o!  — (It seems your party members are stepping up! The way they are campaigning now, it’s intense!)
  • Dem use vex take play di match.  — (They played the match a lot of intensity.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: anger