Difference between revisions of "vex"
(→Noun) |
|||
(5 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>pcm-ng-vex.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-vex.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-vex.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-vex.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Wetin dey happen wey be sey person mind scatter wit anger because of person or someting. | ||
+ | :* {{ux|dv| Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430, The anger spread to the capital.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| If you want settle matter, no go use '''vex''' talk.|(If you want to resolve an issue, don’t speak with anger.)}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[vexvex]], [[vex money]] | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[para]] | ||
+ | |||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[laugh]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''anger'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person mind scatter wit anger because of person or someting. | |
− | :* {{ux|dv|As | + | #:* {{ux|dv|As di matter '''vex''' John reach na im make [[e]] fight like dis. |(His reaction was propelled by anger.)}} |
− | :* {{ux|dv|No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023 | + | #:* {{ux|dv| No be small '''vex''' dey '''vex''' women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |(bbc__75023, Women were so angry with things happenings in the country that they took Whatsapp groups to complain that the government was punishing them.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430. The anger spread to the capital.)}} | + | #:* {{ux|dv|Na so di '''vex''' spread reach di capital. |(bbc__29430. The anger spread to the capital.)}} |
− | + | # Make person use power and all of im mind take do someting . | |
− | + | #:* {{ux|dv| E be like una party people don '''vex'''. Di way de dey campaign now, na fire o! |(It seems your party members are stepping up! The way they are campaigning now, it’s intense!)}} | |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Dem use '''vex''' take play di match.|(They played the match a lot of intensity.)}} |
− | :* {{ux|dv| | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[ | + | * [[vexvex]], [[vex money]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 26: | Line 41: | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * laugh | + | * [[laugh]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''anger'' | * English: ''anger'' |
Latest revision as of 19:04, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English vex
Pronunciation
- vɛ̂ks
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person mind scatter wit anger because of person or someting.
- Na so di vex spread reach di capital. — (bbc__29430, The anger spread to the capital.)
- If you want settle matter, no go use vex talk. — (If you want to resolve an issue, don’t speak with anger.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: anger
Verb
- Make person mind scatter wit anger because of person or someting.
- As di matter vex John reach na im make e fight like dis. — (His reaction was propelled by anger.)
- No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. — (bbc__75023, Women were so angry with things happenings in the country that they took Whatsapp groups to complain that the government was punishing them.)
- Na so di vex spread reach di capital. — (bbc__29430. The anger spread to the capital.)
- Make person use power and all of im mind take do someting .
- E be like una party people don vex. Di way de dey campaign now, na fire o! — (It seems your party members are stepping up! The way they are campaigning now, it’s intense!)
- Dem use vex take play di match. — (They played the match a lot of intensity.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: anger