vex
Naija
Etymology
From: English vex
Pronunciation
- vɛ̂ks
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person mind scatter wit anger because or person or someting.
- Na so di vex spread reach di capital. — (bbc__29430, The anger spread to the capital.)
- If you want settle matter, no go use vex talk. — (If you want to resolve an issue, don’t speak with anger.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: anger
Verb
- Make person mind scatter wit anger because of person or someting.
- As di matter vex John reach na im make e fight like dis. — (NSC_Legbeti_2021, His reaction was propelled by anger.)
- No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. — (bbc__75023, Women were so angry with things happenings in the country that they took Whatsapp groups to complain that the government was punishing them.)
- Na so di vex spread reach di capital. — (bbc__29430. The anger spread to the capital.)
- Make person use power and all of im mind take do someting .
- E be like una party people don vex. Di way de dey campaign now, na fire o! — (It seems your party members are stepping up! The way they are campaigning now, it’s intense!)
- Dem use vex take play di match. — (They played the match a lot of intensity.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: anger