wah

Naija

Alternative Form

wam

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

ŋwã́



Noun

  • Wetin dey happen.
  • You get men, I get men, no wah we go see who get level pass.  — (You have your people, I have mine, no problem, we'll see who comes out ontop.)
  • E go be, baba, no wah stay safe.  — (Later then, no problem, stay safe.)

Synonym

lele

Translation

English: Problem