wah
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
ŋwã́
Noun
- Wetin dey happen
- You get men, I get men, no wah we go see who get level pass. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You have your people, I have mine, no problem, we'll see who comes out ontop)
- E go be, baba, no wah stay safe. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Later then, no problem, stay safe.)
Synonym
Translation
English: Problem