Difference between revisions of "waist"

Line 12: Line 12:
 
* Di area wey dey person body from under breast to hip.
 
* Di area wey dey person body from under breast to hip.
 
*{{ux|dv|Di woman '''waist''' big like who don born five pikin .|(NSC_Agnes_2020, The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)}}
 
*{{ux|dv|Di woman '''waist''' big like who don born five pikin .|(NSC_Agnes_2020, The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)}}
*{{ux|dv|Johny too dey like women wey deir waist slim well well. |(NSC_Agnes_2020, Johny loves ladies with trim waist.)}}
+
*{{ux|dv|Johny too dey like women wey get small '''waist'''. |(NSC_Agnes_2020, Johny loves ladies with trim waist.)}}
  
 
===Translation===
 
===Translation===
 
*waist
 
*waist

Revision as of 12:49, 17 August 2021

Naija

Etymology

From: English waist

Pronunciation

  • wêst

Play Play

Noun

  • Di area wey dey person body from under breast to hip.
  • Di woman waist big like who don born five pikin .  — (NSC_Agnes_2020, The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)
  • Johny too dey like women wey get small waist.  — (NSC_Agnes_2020, Johny loves ladies with trim waist.)

Translation

  • waist