waist

Naija

Etymology

From: English waist

Pronunciation

  • wêst

Play Play

Noun

  • Di area for person body wey body for join leg.
  • Di woman waist big like who don born five pikin.  — (The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)
  • Johny too dey like women wey get small waist.  — (Johny loves ladies with trim waist.)

Synonym

uku

Translation

English: waist