waist

Revision as of 12:49, 17 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English waist

Pronunciation

  • wêst

Play Play

Noun

  • Di area wey dey person body from under breast to hip.
  • Di woman waist big like who don born five pikin .  — (NSC_Agnes_2020, The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)
  • Johny too dey like women wey deir waist slim well well.  — (NSC_Agnes_2020, Johny loves ladies with trim waist.)

Translation

  • waist