waist

Revision as of 18:15, 13 November 2020 by 154.66.39.89 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English waist

Pronunciation

  • wáìst

Play Play

Noun

Di area wey dey person body from under breast to hip.

  • De woman waist big like who don born five pikin .  — NSC_Agnes_2020(The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)
  • Johny too dey like women wey deir waist slim well well.  — NSC_Agnes_2020(Johny loves ladies with trim waist.)

Translation

  • waist