waka

Naija

Etymology1

  • From: English walk

Alternative Form

Pronunciation

  • wàká

Play Play

Verb

  • Sey person or someting dey use leg go somewhere.
  • Because e waka go farm, e leg con dey pain am.  — (Because he walked to the farm, his legs hurt.
  • Na only you waka come?  — (Did you come alone?)

Translations

  • English: walk


Etymology2

  • From Hausa: waka

Pronunciation

  • wákà

Play Play

Interjection

  • Wetin de dey tell person when person want curse person.
  • waka dere! You dey crase!  — (NSC_2021, Fool! You are crazy!)

Translations

  • English: fool