Difference between revisions of "waka"

Line 28: Line 28:
 
====Interjection====
 
====Interjection====
 
* Wetin de dey tell person when person want curse person.
 
* Wetin de dey tell person when person want curse person.
:* {{ux|dv|'''waka''' dere! You dey crase!|NSC_2021, Fool. You are stupid!}}
+
:* {{ux|dv|'''waka''' dere! You dey crase!|NSC_2021, Fool! You are crazy!}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''fool''
 
* English: ''fool''

Revision as of 14:15, 25 November 2021

Naija

Etymology1

  • From English walk

Pronunciation

  • wàká


Verb

  • Sey person or someting dey use leg go somewhere.
  • Because e waka go farm, e leg con dey pain am.  — NSC_Ajede_2020, Beacuse he walked to the farm, his legs hurt.
  • Na only you waka come?  — NSC_Ajede_2020, Did you come alone?

Translations

  • English: walk


Etymology2

  • From Hausa: uwarka, wakka, lit. your mother!

Pronunciation

  • wákà


Interjection

  • Wetin de dey tell person when person want curse person.
  • waka dere! You dey crase!  — NSC_2021, Fool! You are crazy!

Translation

  • English: fool