Difference between revisions of "waka"
Bernardcaron (talk | contribs) |
Bernardcaron (talk | contribs) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
===Etymology2=== | ===Etymology2=== | ||
− | * From Hausa: '' | + | * From Hausa: ''waka, uwar ka'', lit. 'your mother!' |
====Pronunciation==== | ====Pronunciation==== | ||
* wákà | * wákà |
Revision as of 12:58, 27 November 2021
Naija
Etymology1
- From English walk
Pronunciation
- wàká
Verb
- Sey person or someting dey use leg go somewhere.
- Because e waka go farm, e leg con dey pain am. — NSC_Ajede_2020, Beacuse he walked to the farm, his legs hurt.
- Na only you waka come? — NSC_Ajede_2020, Did you come alone?
Translations
- English: walk
Etymology2
- From Hausa: waka, uwar ka, lit. 'your mother!'
Pronunciation
- wákà
Interjection
- Wetin de dey tell person when person want curse person.
- waka dere! You dey crase! — NSC_2021, Fool! You are crazy!
Translations
- English: fool