waka
Revision as of 14:05, 25 November 2021 by Bernardcaron (talk | contribs)
Naija
Etymology1
- From English walk
Pronunciation
- wàká
Verb
- Sey person or someting dey use leg go somewhere.
- Because e waka go farm, e leg con dey pain am. — NSC_Ajede_2020, Beacuse he walked to the farm, his legs hurt.
- Na only you waka come? — NSC_Ajede_2020, Did you come alone?
Translations
- English: walk
Etymology2
- From Hausa: uwarka, wakka, lit. your mother!
Pronunciation
- wákà
Interjection
- Wetin de dey tell person when person want curse person.
- waka dere! You dey crase! — NSC_2021, Fool. You are stupid!
Translation
- English: fool