waka

Naija

Etymology

  • From English walk

Pronunciation

  • wàká


Definition

  • Sey person or someting dey use leg go somewhere.

Noun

  • Because e waka go farm, e leg con dey pain am.  — NSC_Ajede_2020, Beacuse he walked to the farm, he is having pains on his legs.
  • Na only you waka come?  — NSC_Ajede_2020, Did you come alone?


Translations

  • English: interference

Verb

Person wey dey always put mouth for matter wey no concern am.

  • You dey terfere Tunde matter.  — Egbokhare_2020, You are interfering in Tunde's private matter


Translations

  • English: interfere