waka

Revision as of 12:49, 25 November 2021 by Bernardcaron (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From English walk

Pronunciation

  • wàká


Verb

  • Sey person or someting dey use leg go somewhere.
Because e waka go farm, e leg con dey pain am.  — NSC_Ajede_2020, Because he walked to the farm, he is having pains on his legs.
Na only you waka come?  — NSC_Ajede_2020, Did you come alone?
Translations
  • English: walk