waka

Revision as of 14:05, 25 November 2021 by Bernardcaron (talk | contribs)

Naija

Etymology1

  • From English walk

Pronunciation

  • wàká


Verb

  • Sey person or someting dey use leg go somewhere.
  • Because e waka go farm, e leg con dey pain am.  — NSC_Ajede_2020, Beacuse he walked to the farm, his legs hurt.
  • Na only you waka come?  — NSC_Ajede_2020, Did you come alone?

Translations

  • English: walk


Etymology2

  • From Hausa: uwarka, wakka, lit. your mother!

Pronunciation

  • wákà


Interjection

  • Wetin de dey tell person when person want curse person.
  • waka dere! You dey crase!  — NSC_2021, Fool. You are stupid!

Translation

  • English: fool