waka
Naija
Etymology1
- From: English walk
Alternative Form
Pronunciation
- wàká
Verb
- Sey person or someting dey use leg go somewhere.
- Because e waka go farm, e leg con dey pain am. — NSC_2020, Because he walked to the farm, his legs hurt.
- Na only you waka come? — (NSC_2020, Did you come alone?)
Translations
- English: walk
Etymology2
- From Hausa: waka
Pronunciation
- wákà
Interjection
- Wetin de dey tell person when person want curse person.
- waka dere! You dey crase! — (NSC_2021, Fool! You are crazy!)
Translations
- English: fool