Difference between revisions of "wake"

m (Conversion script moved page Wake to wake: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English wake
+
From: English ''wake''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 228
 
* Frequency in raw corpus: 228
 
* Frequency rank in raw corpus: 1207
 
* Frequency rank in raw corpus: 1207
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
===Noun===
 
wake: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For some area, if person die, dem dey do '''wake''' keeping, dey do sacrifice for the dead body, and dey do second burial. |(jw__8192, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So today now, dis evening, we go even go im house go do '''wake''' keep so dat tomorrow morning, we go carry am go home for burial. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__32, So today, in the evening, we will go to his house for wake keep so that by tomorrow morning, we will take him home for burial.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
====Synonyms====
 
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
 
 
====Antonyms====
 
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
wake: wake up from sleep, regain consciousness. -- Definition in Naija?
+
# Na make person stop to dey sleep.
 
+
#:* {{ux|dv|I dey like sleep till 8am for morning before I '''wake''' up. |(NSC_Legbeti. I like getting up late from bed.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|e no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must '''wake''' up. |(NST_cleaned__39211. Regardless of how deep the sleep or dream may be, one wake eventually.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#: {{ux|dv|Her own na to '''wake''' up, baff dey go school. |(NST_cleaned__21573. She only wakes, takes her bath and run off to school.)}}
#: {{ux|dv|"naim I shout, "" common '''wake''' ""."|no translation}}
+
# Na make person sense open and realise someting.
# - (frequency:10)
+
#:* {{ux|dv|If you no know im, you need to '''wake''' up o ehn? |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__5, If you don't know him, you need to wake up, ehn?)}}
#: {{ux|dv|Be '''wake''' you. |(KAD_07_Receptionists_DG__62, Be waking you.)}}
+
#:* {{ux|dv|De village people don '''wake''' up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again. |(NST_cleaned__21573. She only wakes, takes her bath and run off to school.)}}
#: {{ux|dv|e no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must '''wake''' up. |(NST_cleaned__39211, __no translation__)}}
 
# compound:prt-mark (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Her own na to '''wake''' up, baff dey go school. |(NST_cleaned__21573, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you no know im, you need to '''wake''' up o ehn? |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__5, If you don't know him, you need to wake up, ehn ?)}}
 
# mark-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Many parents need to know say oda ways dey wey to '''wake''' dia pikin up wey no go give dem headache or make dem cry. |(bbc__65485, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to '''wake''' her because she dey unconscious. |(bbc__82439, __no translation__)}}
 
# compound:prt-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Even if you dey sleep - dem go use cain take '''wake''' you up. |(bbc__3592, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den in di night around eight, I go chop, sleep, '''wake''' up di next day, |(NST_cleaned__17758, __no translation__)}}
 
# mark-obj-obl:mod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|How to '''wake''' your pikin for morning |(bbc__56649, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How to '''wake''' your pikin for morning How pickin cry dey affect mama |(bbc__56650, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|“Our friend don go sleep, but I want travel go there, go '''wake''' am.”​— JOHN 11:11 . |(jw__49800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I see plenty pipo dey run go where di grave dey and dem dey hala say dey wan '''wake''' Belay. |(bbc__4020, __no translation__)}}
 
# compound:prt (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Sey you sleep, '''wake''' up, you bath. |(LAG_12_Insurance_MG__9, You sleep, you wake up, you take your bath.)}}
 
#: {{ux|dv|Derefore, make all dose wey di thing concern '''wake''' up do something quick quick. |(deuber__756, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|When I '''wake''', I see myself for one room wey cold well well; |(jw__44018, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I hapi well-well on top say I don dey dream about am for long, my name na di first tin she tok wen she '''wake'''. |(bbc__5141, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
# Na when person body ready for nacks.
 +
#: {{ux|dv|If you touch me like dat again, you go  '''wake''' up my down below o. |(NSC_Legbeti_2021. I will be aroused if you touch my genitals again.)}}
 +
#:* {{ux|dv|I dey like nack woman for morning because na dat time my body go don '''wake''' well. |(NSC_Legbeti. I like making love early in the morning as that is when im fully aroused.)}}
 +
# Na when person body die leave am.
 +
#: {{ux|dv|“Our friend don go sleep, but I want travel go there, go '''wake''' am.”​— JOHN 11:11 . |(jw__49800. Our friend is dead but I want to go and bring him back to life.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to '''wake''' her because she dey unconscious. |(bbc__82439. )}}
 +
# Na make people try pass as dem dey do before.
 +
#: {{ux|dv|Derefore, make all dose wey di thing concern '''wake''' up do something quick quick. |(deuber__756,  Consequently, all those affected did something quickly. )}}
 +
#: {{ux|dv|S|(Tel Janet make she '''wake'' up [[quick]] o or express go pass am. |(NSC_Legbeti_2021. Tell Janet to meet up quickly or she would miss the opportunity.)}}
  
 +
====Related forms====
 +
* [[wake up]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
+
*  
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
+
* [[sleep]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: wake up from sleep, regain consciousness.
 
* English: wake up from sleep, regain consciousness.

Revision as of 14:28, 15 February 2021

Naija

Etymology

From: English wake

Pronunciation

  • wêk

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 360
  • Frequency in raw corpus: 228
  • Frequency rank in raw corpus: 1207

Verb

  1. Na make person stop to dey sleep.
    • I dey like sleep till 8am for morning before I wake up.  — (NSC_Legbeti. I like getting up late from bed.)
    • e no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must wake up.  — (NST_cleaned__39211. Regardless of how deep the sleep or dream may be, one wake eventually.)
    Her own na to wake up, baff dey go school.  — (NST_cleaned__21573. She only wakes, takes her bath and run off to school.)
  2. Na make person sense open and realise someting.
    • If you no know im, you need to wake up o ehn?  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__5, If you don't know him, you need to wake up, ehn?)
    • De village people don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.  — (NST_cleaned__21573. She only wakes, takes her bath and run off to school.)
  1. Na when person body ready for nacks.
    If you touch me like dat again, you go wake up my down below o.  — (NSC_Legbeti_2021. I will be aroused if you touch my genitals again.)
    • I dey like nack woman for morning because na dat time my body go don wake well.  — (NSC_Legbeti. I like making love early in the morning as that is when im fully aroused.)
  2. Na when person body die leave am.
    “Our friend don go sleep, but I want travel go there, go wake am.”​— JOHN 11:11 .  — (jw__49800. Our friend is dead but I want to go and bring him back to life.)
    • Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to wake her because she dey unconscious.  — (bbc__82439. )
  3. Na make people try pass as dem dey do before.
    Derefore, make all dose wey di thing concern wake up do something quick quick.  — (deuber__756, Consequently, all those affected did something quickly. )
    S  — (Tel Janet make she 'wake up quick o or express go pass am.

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: wake up from sleep, regain consciousness.