wake

Naija

Etymology

From: English wake

Pronunciation

  • wêk

Play Play

Verb

  1. Make person get up from sleep.
    • Dem use vex take play di match.  — (They played the match a lot of intensity.)
    • E no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must wake up.  — (NST_cleaned__39211, It doesn’t matter how deep your sleep is, or what you were dreaming about, you must wake up.)
    • Her own na to wake up, baff dey go school.  — (NST_cleaned__21573, All she does is to wake up, take her bath and go to school.)
  2. Make person sense open or make person try pass as e dey do before.
    • Di village people don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.  — (NST_cleaned__21573, The village people are now awake. Their eyes are open so much that garri is no longer cheap.)
    • Tell Janet make she wake up quick or express go pass am.  — (Tell Janet to meet up quickly or she’ll miss the opportunity.)
  3. When person body ready for nack
    • If you touch me like dat again, you go wake up my down below o.  — (I will be aroused if you touch me like that again.)
    • Men dey like nack woman for morning because na dat time deir body go don wake well.  — (Men like to have sex early in the morning because that’s when they are very aroused.)
  4. Make person wey die come back, dey alive.
    • Our friend don go sleep, but I want travel go there, go wake am.​— JOHN 11:11.  — (jw__49800, Our friend is dead but I want to go and bring him back to life.)
    • Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to wake her because she dey unconscious.  — (bbc__82439, They took mother to the hospital for treatment and right now the doctors are trying to resuscitate her because she is unconscious.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: wake up from sleep, regain consciousness.