wan

Revision as of 00:06, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * want 0.74 5324, fit 0.65 19431, go 0.64 63583, suppose 0.56 3425, dey 0.50 111403, try 0.49 3008, mistake 0.49 514, moni 0.48 871, am 0.48...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • want 0.74 5324, fit 0.65 19431, go 0.64 63583, suppose 0.56 3425, dey 0.50 111403, try 0.49 3008, mistake 0.49 514, moni 0.48 871, am 0.48 25602

Etymology

Borrowed from English wan

Pronunciation

  • wɑn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 382
  • Frequency rank in NSC treebank: 50
  • Frequency in raw corpus: 5283
  • Frequency rank in raw corpus: 76

The word is used more orally than in written texts.


Noun

wan: no definition, one -- Definition in Naija?


  1. acl:relcl-det (frequency:8)
    Im tok dis wan wen im speak wit BBC Yoruba.  — (bbc__23591, __no translation__)
    You know know enen, the wan wey dey sweet people pass na when them fall person for ground.  — (katakata__427, __no translation__)
  2. det (frequency:7)
    According to di UN, dis wan na im make most victims no dey quick get justice.  — (bbc__11815, __no translation__)
    Give yourself short time, and wen you don do dat wan, book your first lesson.  — (bbc__84858, __no translation__)
  3. case-det (frequency:3)
    Afta dat wan, dem go cut am warning say make e no chop outside again.  — (bbc__12805, __no translation__)
    But im say despite dat wan, im mind still strong to fight corruption.  — (bbc__22907, __no translation__)
  4. advcl:relcl-case-det (frequency:3)
    Me I know say l don get ogbonge career so I go dey continue to dey fight for di wan wey l get.  — (bbc__2460, __no translation__)
    E be like you go just see fine, fine woman for outside like dis, sometimes, di woman no even fine like di wan wey dey for house, but wetin be problem, di ting wey man fit do?  — (NST_cleaned__477, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • want 0.74 5324, fit 0.65 19431, go 0.64 63583, suppose 0.56 3425, dey 0.50 111403, try 0.49 3008, mistake 0.49 514, moni 0.48 871, am 0.48 25602

Antonymes

  • want 0.74 5324, fit 0.65 19431, go 0.64 63583, suppose 0.56 3425, dey 0.50 111403, try 0.49 3008, mistake 0.49 514, moni 0.48 871, am 0.48 25602

Translations

  • English: no definition, one


Verb

wan: no definition, want -- Definition in Naija?


  1. nsubj (frequency:56)
    Who I wan...?  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__200, Who do I want...?)
    na dat one dem wan.  — (deuber__397, __no translation__)
  2. - (frequency:34)
    wan...  — (NST_cleaned__33267, __no translation__)
    How wan mey we take pray?  — (NST_cleaned__31208, __no translation__)
  3. ccomp (frequency:34)
    How wan mey we take pray?  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__48, How do you want us to pray ?)
    Abi how wan mey we do am now,  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__65, Or how do you want us to do it now ?)
  4. obj (frequency:18)
    Who wan dem?  — (LAG_38_Elections_DG__31, Who wants them ?)
    Wia di suspect bury di girl 'We wan justice'  — (bbc__100733, __no translation__)
  5. det (frequency:13)
    Women too fit do dis wan.  — (bbc__77234, __no translation__)
    Oga Lawan tok dis wan during plenary on Wednesday.  — (bbc__76732, __no translation__)
  6. mark (frequency:8)
    Because I wan, I wan make, make we start am sharpally, sharpally.  — (NST_cleaned__12272, __no translation__)
    As all of us take done grow, we fit speak anyting wey we fit wan speak.  — (KAN_01_Aishas-Lifestory_DG__59, As we have all grown, we can speak any language that we want to speak.)
  7. xcomp (frequency:5)
    Which name wan give di business?  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__32, What name do we want to give the business?)
    Wet-... who wan teach me di work?  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__201, Wha-... who wants to teach me the work?)
  8. cc-obj (frequency:4)
    De tori na say some government pipo dem bi di ask for bribe and wan some kain mago-mago business weh de Debandt no bi laik'am.  — (bbc__27778, __no translation__)
    Dis picture na for Bafut for November 2015 deh take'am US government don condemn killing for wan Cameroon Marine officer for Ekondo-Titi, for Southwest region and wan paramilitary officer for Wum for northwest region.  — (bbc__42482, __no translation__)
  9. aux-obj (frequency:4)
    E make me wan' vomit'  — (bbc__8808, __no translation__)
    You don tell me, you never wan tell me wetin you dey do.  — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__77, You have told me... you dont yet want to tell me what you have been doing.)
  10. obl:arg (frequency:3)
    You dey sing, abi you no sing, you no wan sing for dis programme?  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__114, Do you sing or you don't...you don't want to sing in this programme ?)
    Merck CEO, Kenneth Frazier, say him no go fit continue for Trump's Manufacturing Council after wetin happen for Charlottesville 4.You wan 'Repeat after me'  — (bbc__66944, __no translation__)
  11. advcl (frequency:2)
    South South Zonal Director NOSDRA, Cyrus Nkangwung, confam dis wan as im dey give report of di investigation into wetin cause di fire.  — (bbc__91946, __no translation__)
    Deh di look fain and deh all dress in light green and blue track suit we dia lawyer say deh just give deh clean one for today as deh bi di wear na dirty wan.  — (bbc__27974, __no translation__)
  12. advmod (frequency:2)
    You go see person wit di tie, dey tell you sey eh oh madam, I beg, or uncle, I beg my money loss eh I wan go so, so, so place, na lie,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__85, You will see someone with tie, will be telling you that, oh Madam, I plead with you, or Uncle, I plead with you, my money got lost, eh I want to go to so and so place. It's a lie !)
    Dis new policy go give you right to carri your old or doti naira notes go give banks and dem go give you new ones Di policy go give you phone number wey you fit call to report any bank wey no gree collect your old or doti naira notes Di policy go give you right to reject any doti naira notes wey any bank give and you fit report dem to central bank if dem no gree change di doti naira notes Di new policy also wan make evribodi dey handle naira notes well, make dem no doti, squeeze or spray am For di new policy, ATM machines no suppose dey bring out doti notes and if you see any ATM wey dey bring out doti notes, report am to CBN.  — (bbc__41868, __no translation__)
  13. dep-obj (frequency:2)
    Na goal weh e freed 2015 player of de year form wan kain spell weh e nova score since because of wound and e just di cam back for form.  — (bbc__53419, __no translation__)
    Ah go call my brodas for SW and NW and call de wan dem out of de kontri discuss for get solution for take, believe in what we fit do togeda.  — (bbc__225, __no translation__)
  14. det-obj (frequency:2)
    As school dem start so, ah no fit take ma three pikin dem go school, cook dem small chop, na dis wan di worry me pass, Abbassa tok.  — (bbc__577, __no translation__)
    Authorities later take Anglophone prisoners for place weh dia lawyers and family mimbas no get access and na dis wan di worry Sisiku and e kombi dem.  — (bbc__18061, __no translation__)

Derived forms

  1. Na people wey be sey de no wan mah, mah I catch you na dem dey go spread dat kind rumour.  — (IBA_07_Na-Love_DG__63, It's people who don't want me, me to have you, they're the ones spreading that kind of rumor.)
    Sey dis money wey be sey de wan borrow so, sey de wan use am take enhance di production of rice ehn... for people eh wey be sey dey inside deir joinbody for di twenty seventeen farming season.  — (WAZL_03_News-On-Gmns_MG__40, They said that they want to use the loan to enhance the production of rice for members of uh... their association for the twenty seventeen farming season.)* sey wan
  1. Because dat period, e be like sey de wan con do one big festival for Benin.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__52, Because at that time, it was like they wanted to do one big festival in Benin.)
    For one interview with di project leader, Warner Fortwiter, im dey yarn sey Nigeria... dem go still benefit o from sey dem wan switch to renew-... build energy... from electricity generation.  — (IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__9, In an interview with the Project Leader, Warner Fortwiter, he said that Nigeria... they will still benefit from the plan to switch to renew-... build energy... from electricity generation.)* wealth wan
  1. Cameroon: Wetin we want as C' wealth Sec-Gen wan visit Why Southern Cameroon wan comot  — (bbc__24668, __no translation__)
    Cameroon: Wetin we want as C' wealth Sec-Gen wan visit Anglophone crisis: Weti Catholic church fit do for bring solution?  — (bbc__24667, __no translation__)

Synonymes

  • want 0.74 5324, fit 0.65 19431, go 0.64 63583, suppose 0.56 3425, dey 0.50 111403, try 0.49 3008, mistake 0.49 514, moni 0.48 871, am 0.48 25602

Antonymes

  • want 0.74 5324, fit 0.65 19431, go 0.64 63583, suppose 0.56 3425, dey 0.50 111403, try 0.49 3008, mistake 0.49 514, moni 0.48 871, am 0.48 25602

Translations

  • English: no definition, want